Seriously, i didnt even know what to name this post, i dont even know the meaning of Lasgidi
i just know it makes me feel Giddy in Lagos : )
AAAAnyways! This Lagos sef! I have lived here all my life and to be frank/Ernest whichever you prefer, i don't see my self living else where o! well Maybe if i get an incredible pay packet somewhere in Zürich :P
I read somewhere that lagos is one helluva expensive city, more expensive than LA sef!!!!
well i must say it is o, but we dey survive, my apartment costs like $1200 per month, we dey try o! Since i no know how to drive yet i dey use bus and evryone knows these bus people cn be crazy. sometimes i have to go with an okada! those ones are the craziest! they nearly killi me yesterday sef
There is one mad gist about one guy wey dey my office o, i no say i look small like oyinbo but e no give pesin the right to wan try scam me na!!
i go give full tori later, make i just go back to the work den giff me before them go think say i dey home from work.
i feel very giddy right now sha : )))
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
16 comments:
1sttttttttttttttt!!!!!!
lol@..it makes me feel Giddy in Lagos
yesso lag gidi 4 life jor!! but as okrika get grade na so lagos get grade too, it all depends on ur pocket *wide grin*
....ehen so werrin dat guy do na ????
hurry up o, cos my ear nor dey pplay with gist *winks*
hala me when u do ready,
i dey wait, :)
lol, na so u like tori
gbegorun!!!
hehehe
i dey come na, may u take one bottle of star first before the pepper soup go arrive! :P
lol okadas freak me out, but i love the speed! i remember when i had to collect my visa at the embassy, we were runnin late already n the traffic was mad..my mum just suddenly said, oya, lets take an okada..i was like, huh?? cos she had never gone on one before...so we sha took it, both of us on one...it was a very hilarious experience, my mum just kept shoutin in fear throughout the ride!
i'v also wondered bout the meanin of las gidi..
me too, im waitin for gist!
lol
okada no go killi pesin o!!
i always seem to be having fun when im on them!
i love the rush too o but i dont take them on the expressway, way too DANGEROUS!!
these days, taking a bike is no more demeaning than taking a taxi,
i mean who u dey form for? if na for safety sakes, we go say OK O
but if na for Posement, eh! na u sabi!
still dunno what lasgidi is. thot it was a yoruba word.
Come give us d gist oooo.
I swear I jus too gbaadun lagos mehn...cant have it any other way...ur not the only wone feeling giddy jare...
i feel giddy in lagos too, very true! welcome to blogsville babe. hope u enjoy it as much as i have...
Naija idol, Esmeralda
thanks o
Gist dey come soon
u no gist no dey finish for dis Giddy syd
lagos where i wss born and bred/lagos where i learnt 2 butter my bread.
lol apparently gidi is an old slang
saw it in a letter someone wrote in 1985.....
be easy on u sha those okadas r serious sturvz
ok ok, i see
$1200 a month! You want to revise that don't you?
By the way, you are really doing well in blogger land:)
You may want to try out http://www.verveearth.com/
to find bloggers in your neighborhood. Interesting app on google maps.
Thanks K.A :)
where is the gist?!!!!
post it already!
and yes, we gbeborun club don come.
and i HATE lagos! often wonder how people survive there!
Post a Comment